Burna Boy – 20 10 20 Lyrics
Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear?
Mankind so wicked
Lets talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen?
Shey na jazz o?
Make my people suffer suffer
All their nyanshes, don dey open,
Everything don scatter scatter
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
Yawa Download
New Religion Download
Amapiano Download
The Chief Of Staff, the Commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
The money wey you thief yapa for your Aza (aza, aza)
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather
The Chief Of Staff, the Commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder
We give them many chances, Dem FAIL my people
And When we cry for justice, Them kill my people
Walahi ALL of YOU
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for TOLLGATE
The Chief Of Staff,
IJOBA, IJOBA
Aiiyii Aiiyi runaway my eyes
Aiiyii Aiiyi runaway my eyes
The Chief Of Staff…
(Protesters voices and military gunshots)
20th of October, 2020.
Download “Maserati” mp3 below and check out our Music page for other similar tracks, also share your thoughts on this because we really love to hear your take on this.
Lastly, help us share this post with other people via social media using the share tool at the top or bottom of this post.
Thanks for checking out, we look forward to more visit from you to our website.
Listen, Download and Share “Burna Boy – 20 10 20 Mp3” below:-
Don’t forget to rate this post and share your thoughts on this by dropping a comment below, it is very important to us. THANK YOU.